album cover
Palava
5
Afro-Beat
Palava was released on August 5, 2023 by ODI RECORDS as a part of the album Five Loaves - EP
album cover
Release DateAugust 5, 2023
LabelODI RECORDS
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM93

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Odi
Odi
Songwriter

Lyrics

I Dey try to light me fire
So I blow smoke out of my fire wood oh
Dem you if you they para
Dem you dem you if you they para for me
Say I no like wahala so I go slow man
I leave wahala cause who knows who knows
Who they carry water find my fire hmm hmm
Palava eh eh
See Palava man they here they hustle for raba
Another man they hala they para for me say I no send raba eh
Palava hmm hmm Palava e no they finish
Wahala hmm hmm Wahala e no they finish
Hundred years
Wahala e no dey finish yeah wahala hmm hmm
Wahala e no they finish
Person wey get one shirt
They follow person wey get many dance for rain
Saxophone solo
Hi
Palava eh eh
See Palava, man they here they hustle for raba
Another man they hala they para for me say I no send raba eh
lava hmm hmm, Palava e no they finish
Wahala hmm hmm wahala e no they finish
Hundred years
Wahala e no dey finish yeah wahala hmm hmm
Wahala e no they finish
Thousand years
Written by: ODI ODI
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...