Music Video
Music Video
Credits
PERFORMING ARTISTS
Leeobi
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Prince Obinna Obieze
Songwriter
Lyrics
Leeobi
Baby come make we turn up
If i no get i go borrow
Dem be dey ask na who know tomorrow
Na today today me i wan know
(Me i wan know)
Melody
Girl na you dey give me melody
Fashi medication you the remedy
I don't really care if love is felony
Melody
Girl na you dey give me melody
You you, hey
You the remedy
Cause i don't really care if love is felony
(You me i need)
Come close, girl i want to romance you oh
My lady, baby i know say you want that thing
(Yeeeah)
Baby talk wetin you give me chop o
Make i know, make i chop again o
Baby talk wetin you give me chop o
Make i know, make i chop again o
Baby talk wetin you give me chop o
Make i know, make i chop again o
Baby talk wetin you give me chop o
Make i know, make i chop again o
Melody
Girl na you dey give me melody
Fashi medication you the remedy
I don't really care if love is felony
(Care if love is felony)
Melody
Girl na you dey give me melody
You you, hey
You the remedy
Cause i don't really care if love is felony
Baby come make we turn up
(Come make we turn up, yeeah)
If i no get i go borrow
(Borrow)
Dem be dey ask na who know tomorrow
(Who know tomorrow, who know tomorrow)
Na today today me i wan know
(Me i wan know o, me i wan know)
Melody (melody)
Girl na you dey give me melody (melody)
Fashi medication you the remedy (remedy)
I don't really care if love is felony
Melody (melody)
Girl na you dey give me melody
You you
Cause I don't really care if love is felony
One orobo two robo three robo
Four robo five robo six robo
Seven robo eight robo nine robo
Ten robo i too like to turn up
One orobo two robo three robo
Four robo five robo six robo
Seven robo eight robo nine robo
Ten robo i too like to turn up
Written by: Prince Obinna Obieze