album cover
Confam
225
Christian & Gospel
Confam was released on July 28, 2023 by Oyel Planet Music as a part of the album Confam - Single
album cover
Release DateJuly 28, 2023
LabelOyel Planet Music
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM93

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Okey Sokay
Okey Sokay
Performer
Hugo David
Hugo David
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Hugo David
Hugo David
Songwriter
Dickson Okechukwu Onya
Dickson Okechukwu Onya
Songwriter

Lyrics

Daddy your way na Confam oo
Yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah
Yeah yeah yeah
If God Be for me (oh no no)
Tell me wetin be the strong thing
Wey go fit stand against me (Yeah, Yeah)
(Nothing go fit stand against me)
Daddy I know that you got me
You prove it in so many ways
You never leave nor forsake me (yeah yeah)
You never leave nor forsake me (No No No)
Na the way wey you dey take care of me
(You are taking good care of me)
The way wey you dey fight all of my battles
(The way you fight all of my battles)
The way wey you dey shower your blessings on me
(The way wey you shower your blessings on me)
Oh my Father I no fit describe this your way oh
Daddy your way na Confam
Mo mo wi'pe, Iwo Loba
Daddy your way na Confam
And everything I get na you dey run am
Daddy your way na Confam
Mo mo wi'pe, Iwo Loba
Daddy your way na Confam
And everything I get na you dey run am
Everyday when I wake up o
I dey count all my blessings
And I can see that you have done me well ooo
(Welu welu oo)
And I testify that you are good
And no man do me like you do
You're a very good father
Daddy wey dey Pamper me
Na the way wey you dey take care of me
(You are taking good care of me)
The way wey you dey fight all of my battles
(The way you fight all of my battles)
The way wey you dey shower your blessings on me
(The way wey you shower your blessings on me)
Oh my Father I no fit describe this your way oh
Daddy your way na Confam
Mo mo wi'pe, Iwo Loba
Daddy your way na Confam
And everything I get na you dey run am
Daddy your way na Confam
Mo mo wi'pe, Iwo Loba
Daddy your way na Confam
And everything I get na you dey run am
Daddy your way na Confam oo
Daddy your way na Confam oo
Written by: Dickson Okechukwu Onya, Hugo David
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...