album cover
Poko
19
Music
Poko was released on July 27, 2023 by Independent as a part of the album Poko - Single
album cover
Release DateJuly 27, 2023
LabelIndependent
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM114

Credits

PERFORMING ARTISTS
Tinnybeat
Tinnybeat
Alto Saxophone
Khally Berry2K
Khally Berry2K
Performer
PRODUCTION & ENGINEERING
Tinnybeat
Tinnybeat
Producer

Lyrics

I no go lie girl your body bad
You be like motor wey no get reverse
If I do once I go like rebounce
Everywhere good you no need to shout
Anonymous lomo Dey feeling the boy
Kosomona oye ketimo
Efunwa drink pelu koko
Tarmac lawon temi waa pelu poco
Poko Poko Poko
On a Low low
Poko Poko Poko
On a Low low
Poko Poko Poko
On a Low low
Poko Poko Poko
On a Low low
Na we Dey run am before
We go still run am again
Na we Dey do am before
We go still do am again
You Sabi berry2k
You no wan show me the way
Omotonidi nla Baka la beben nla
Are you feeling the boy
Dey do call him Da boy
Steady Steady we get am
We no Dey fake am
Available wanleee
Na GOD Dey run m
Available toh gara tan koshey faraweeh
Sheni koko sheni koko Pelu Zobo
Otoo abi kotoo ejekotoo
Montee siwaju
Emapada Seeyin
Ilorin lanloo
Miolo iseyin
Asiwaju nimi
Asiwaju 4life
Tebabesimi
Emakuu 4life
Poko Poko Poko
On a low low
Poko Poko Poko
On a low low
Montee siwaju
Emapada Seeyin llorin lanloo
Miolo iseyin
Asiwaju nimi
Asiwaju 4life
Tebabesimi
Emakuu 4life
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...