Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Rema
Rema
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Divine Ikubor
Divine Ikubor
Songwriter
Michael Hunter
Michael Hunter
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
London
London
Producer

Lyrics

(London) (Another banger, banger) Come here, wetin dey worry you? Bring body, make I rock am, yeah-yeah I know you senior me I get money pass your papa Wetin you want wey I no fit do for you Why you wan dey buga wọn? Shey you be Kizz Daniel ni? You better drop your body, I must soco, ah Sufri with this body Make we run am on a low-key Baby, you know me E get as you go move wey I no go gree Come, make I drive your-, hmm Come, make I drive this your jalopy Baby, allow me tip you off with alawee See body o (see body, see body o) Ẹgbá mi o (ẹgba mí, ẹgba mí o) E dey burst my bololo (e dey burst my bololo) Please, help me o Me, I don jam wetin pass me o Come here, wetin dey worry you? Bring body, make I rock am, yeah-yeah I know you senior me I get money pass your papa Wetin you want wey I no fit do for you Why you wan dey buga wọn? Shey you be Kizz Daniel ni? You better drop your body, I must You too dey form with this love of a thing Baby eh, let me, let me Me, I get pounds for you, you wan dey do like say, eh Naira no dey help You too dey stiff, dey do like say your waist no dey, eh E no dey bend Oya, follow my command Baby, do like I do Baby, front and back Baby, boomba-ka-boom, soco, ah Sufri with this body Make we run am on a low-key Baby, you know me E get as you go move wey I no go gree Come, make I drive your-, hmm Come, make I drive this your jalopy Baby, allow me tip you off with alawee Come here, wetin dey worry you? Bring body, make I rock am, yeah-yeah I know you senior me I get money pass your papa Wetin you want wey I no fit do for you? Why you wan dey buga wọn? Shey you be Kizz Daniel ni? You better drop your body, I must soco, ah Sufri with this body Make we run am on a low-key Baby, you know me E get as you go move wey I no go gree Come, make I drive your-, hmm Come, make I drive this your jalopy
Writer(s): Divine Ikubor, Michael Ovie Hunter Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out