Music Video

LOVE YOU TOO
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Bigdadee Dele
Bigdadee Dele
Songwriter

Lyrics

Hold me down Hold me tight Cause I like the way wey I Dey feel Out of all the girls I know Na you got the top notch formula Agbani darego no fit do pass Wetin wey me I Dey see When you call I'll come A thousand men couldn't hold me down Since you come my way Na only you wey Dey run my race Na you be the girl wey fit cure my craze When I no see food you put for my plate Iye ye Since you come my way Na only you wey Dey run my race Na you be the girl wey fit cure my craze When I no see food you put for my plate Iye ye Ololufe mi Girl you Dey when I no get money And our love is true You love me and I love you too Girl you no Dey tire When I'm needy na you fend for me And our love is true You love me and I love you too I no get designer I no even know why you fall for me And our love is true You love me and I love you too Girl you buzz me with vibration Every joke with you has got lotion Is it cos you're the queen of the ocean Still I don't care When I'm down you give me potion Every time with you gyration Now I know you're the queen of the ocean Still I don't care Since you come my way Na only you wey Dey run my race Na you be the girl wey fit cure my craze When I no see food you put for my plate Iye ye Since you come my way Na only you wey dey run my race Na you be the girl wey fit cure my craze When I no see food you put for my plate Iye ye Ololufe mi Girl you Dey when I no get money And our love is true You love me and I love you too Girl you no Dey tire When I'm needy na you fend for me And our love is true You love me and I love you too I no get designer I no even know why you fall for me And our love is true You love me and I love you too In no situation Ill never path away from you And our love is true You love me and I love you too Gimme more gimme more One more kiss gimme more Gimme more One more time gimme more Gimme more Oh he Gimme more gimme more Iye oh Gimme more gimme more One more kiss gimme more Gimme more One more time gimme more Gimme more Oh he Gimme more gimme more Iye oh Gimme more gimme more One more kiss gimme more Gimme more One more time gimme more Gimme more Oh he Gimme more gimme more Yeah You love me and I love you too Oh Hoo Hoo Hoo You love me and I love you too
Writer(s): Oladele Olawole Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out