album cover
Anointing
52
Worldwide
Anointing was released on August 30, 2023 by 4122526 Records DK2 as a part of the album Anointing - Single
album cover
Release DateAugust 30, 2023
Label4122526 Records DK2
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM92

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Jude Emeka Onuba
Jude Emeka Onuba
Songwriter
Christopher Chima Oyaghire
Christopher Chima Oyaghire
Songwriter
Cyril Ezike
Cyril Ezike
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Psyko
Psyko
Producer
Og Sterling
Og Sterling
Producer

Lyrics

Giddem what they
Take ya holy ground make I feel your anointing
The way you pressure man dem say na spiritual something
Put hand for my jeans make you feel my something
You dey give me things wey a man be wanting
Wanting
Wanting
Girlie e be you I've been wanting
Noiting
Noiting
Mami gimme special anointing
Wanting
Wanting
Girlie e be you I've been wanting
Noiting
Noiting
Mami gimme special anointing
Say dem know oh
E be your waist I dey follow oh
And everytime wey you bend low oh
Me fit to stain e my pillow
My pillow
Say dem know oh
E be your waist I dey follow oh
And everytime wey you bend low oh
Me fit to stain e my pillow
My pillow
She say tonight she really wanna have my baby oh
She want it on a steady oh
Na so I give it to her daily oh
I keep her coming like Oliver Twist
Sweet melanin
You boosting up my adrenaline
Gyal your body glitter than a diamond
And you got me falling like I'm drunk or something
Yuh better come make I please ya my stinka
Your water wetter than a river, a river
My girlie sweeter than oryza sativa
Lot of money nuh need signal
Gyal better come make I please ya
I'll please ya
That booty turn me to a sinner, a sinner
Gyal ah the fire to my Rizzla, my rizzla
Mammii perfect
Man be wanting
Wanting
Wanting
Girlie e be you I've been wanting
Noiting
Noiting
Mami gimme special anointing
Wanting
Wanting
Girlie e be you I've been wanting
Noiting
Noiting
Mami gimme special anointing
Say dem know oh
E be your waist I dey follow oh
And everytime wey you bend low oh
Me fit to stain e my pillow
My pillow
Say dem know oh
E be your waist I dey follow oh
And everytime wey you bend low oh
Me fit to stain e my pillow
My pillow
Qeel Dem
Sterling!
Written by: Christopher Chima Oyaghire, Cyril Ezike, Jude Emeka Onuba
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...