album cover
Mental Case
18
Afro-Beat
Mental Case was released on August 1, 2023 by MM Entertainment as a part of the album Mental Case - Single
album cover
Release DateAugust 1, 2023
LabelMM Entertainment
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Stephen Makpeme Okperaboh
Stephen Makpeme Okperaboh
Songwriter

Lyrics

That side of life wey you dey wey think sey the, world don end for you
All of a sudden everything come dey start to, dey work for you
I wan dey productive o
I'm on the chase for paper
Stand there dey gossip o
Emi ti ri onor gbe gba
I get a lot of people wey dey look up to me
I get so many people wey dey pray for me
I get some wey dey collect from me
That's why i get to make money
Make them talk sey i don dey mental
Me i no fit do without the paper
Ki ori mi gbe me dele
Before the end of the year i go kole
People don dey talk sey
Me i don dey mental
Wey i take dey find money
Wey I'm chasing paper
Shey because me get some money
You call me ah tell you sey me ah busy
Me i no fit do that shit
Me i know as E dey go for street
My brother tell me what can faaa
That nor fit be my style
Me i nor fit be that kind of guy
No time for that
No time to slack
Carry all of them jatijati put am for trash
Paper be my guide
Na the matter dey for ground
Make nobody ask me
Cause i nor know who to ask
People don dey talk sey
Me i don dey mental
Wey i take dey find money
Wey I'm chasing paper
Written by: Stephen Makpeme Okperaboh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...