album cover
Pay Day
album cover
Pay Day was released on August 2, 2023 by Mercymilli as a part of the album Pay Day - Single
August 2, 2023
LabelMercymilli
LanguageEnglish
BPM106
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

I've been Dey reason How this life dey be
I don Dey overthink But I know Wetin go be go be
People Dey run up and down Just to make ends meet
Cause na who get people sabi Everybody finding this money
Hoping for the payday Igbawo lo ma de
When money go come in bale Still I go Dey pray for grace
Hustling kin le kowo dele Striving hard kin Korede le
Ball my pals kon Bamidele Doing faaji and
Party all the way Doing faaji ee
Neemaayo
Everyday I put in more work and I drain my energy
I get many guy and I know my frenemies
I no dey look them I dey push my P
Only on God I dey keep my shit
I dey give them flows and em feel on a low
Facing all my fears and I do it on my own
Life is so cold and now bro I know
No one show the love until day that you go
I like good life so no fe do lowo
Chasing my dream I go reach shey you know
Even baba God dey my back you don't know
I know one day for street I go blow
But Igbawo Loma de when hin go come
I've been waiting all along
Ehn Igba wo loma shey
When I go see people light up my life
But Igbawo Loma de when hin go come
I've been waiting all along
Ehn Igba wo loma shey
When I go see people light up my life
God wey create mouth Know say man must chop
Na why I always Dey focus And I put it all on God
Some people no wish us good While some pray say make we fall
All my trust I put on God Na him say make I no fall
Hoping for the payday igbawo lo ma de
When money go come in bale Still I go dey pray for grace
Hustling kin le kowo dele Striving hard kin Korede le
Ball my pals kon Bamidele Doing faaji and
Party all the way Doing faaji ee
Shiningblaze ooo
Living this life ooo me I no haist to gbowo and me I no haist to Jaye
Me no dey hate on nobody and I've been living large
Big big things in my head I no fit wait for the day I no go lie
Big big dreams on my head I no fit wait for the day kilo de eh
Written by: Mercymilli, Neemaayo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...