album cover
Ginger Me
22
World
Ginger Me was released on August 25, 2023 by Lord B distributed by Access Granted Distro as a part of the album Ginger Me - Single
album cover
Release DateAugust 25, 2023
LabelLord B distributed by Access Granted Distro
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Oluwatimilehin Adeoye
Oluwatimilehin Adeoye
Lyrics

Lyrics

[Verse 1]
Erimma roll am for me make I know how you feeling now
Too many things on my mind wey I wan talk, I no wan loud
But I still wan
Girl, I still wan knack
Make you keep am
Make I no come cast
[Chorus]
No come ginger me
Say you wanti one or two
I'll show you love but I no wan do
Too many things wey I don go through
I sabi you say you don get the guy wey wan do you do
See I no hold you, I swear my boo
Know you sweet, ị ga-egbu mmadụ, ị ga-egbu mmadụ
[Verse 2]
Colobicobi chocolobicobi co
Girl with you mehn I don kolo
Be like our gist e don dey flow
See you set gan me I can't lie
When you undress it's a right vibe
And you know say me I get mind
See I go shoot e for long time
I no get time for nonsense, time for trouble
Wahala no dey
Get time for you my chargie
But see me I just wan play with you
With you, I no get time for two
For two
[Chorus]
No come ginger me
Say you wanti one or two
I'll show you love but I no wan do
Too many things wey I don go through
I sabi you say you don get the guy wey wan do you do
See I no hold you, I swear my boo
Know you sweet, ị ga-egbu mmadụ, ị ga-egbu mmadụ
Written by: Oluwatimilehin Adeoye
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...