album cover
Dorime
22
Worldbeat
Dorime was released on August 10, 2023 by Lyricsiis Music as a part of the album Dorime + Opo-Opo - Single
album cover
Release DateAugust 10, 2023
LabelLyricsiis Music
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Jeggs Etop
Jeggs Etop
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Jeggs Etop
Jeggs Etop
Songwriter

Lyrics

Ameno Ameno
It’sJegiJeggs
Jaiye o I just wan Jaiye o Jaiye o
Konxious! (Oh no)
 See I’m feeling fly
turn up the club all night
Bad energy one side
 tell the keles to come my side oh no ohn ohn ohn
Kole da bi
me and my boys you know we dey happy
Wey dey turn up dey club with dem charchies
We dey shut down the place with Hennessy ahn ahn ahn
All of them know me
say any ni where we dey go we be jamming o
Gawu Gawu o if you are not balling na tabo tabo o
Say I just wan Jaiye
Pull up in a Benz and troway
Turn with my friends we are happy
Parte after parte oh no
Say I just wan Jaiye
Pull up in a Benz and troway
Turn with my friends we are happy
Parte
Cuz what’s the life we’re living without the Dorime Ameno
Do Do Ameno
Dorime Ameno
Cuz what’s the life we’re living without the Dorime Ameno
Do Do Ameno
Dorime Ameno
We Say what’s the life we’re living without the
Dorime o rime o
E get as the thing e dey do me o
Gbedu dey burst for my system o
And dey like e dey way I dey give dem o oh
Say I just wan jon soke
Everyday e be loke loke
My people for home is okay
Steady grinding cuz time e no dey time e no dey (no dey ahn)
All of them know me
say any ni where we dey go we be jamming o
Gawu Gawu o
if you are not balling na tabo tabo o
Say I just wan Jaiye
Pull up in a Benz and troway
Turn with my friends we are happy
Parte after parte oh no
Say I just wan Jaiye
Pull up in a Benz and troway
Turn with my friends we are happy
Parte
Cuz what’s the life we’re living without the Dorime Ameno
Do Do Ameno
Dorime Ameno
Cuzwhat’s the life we’re living without the Dorime Ameno
Do Do Ameno
Dorime Ameno
Cuz what’s the life we’re living without the
Dorime Ameno (CanMixx!)
Do Do Ameno
Dorime
Written by: Jeggs Etop
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...