album cover
Lagos Party
159
Afro-Beat
Lagos Party was released on August 8, 2023 by 3157068 Records DK as a part of the album Lagos Party Reality - Single
album cover
Release DateAugust 8, 2023
Label3157068 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
ANIFOWOSE TOSIN JAPHETH
ANIFOWOSE TOSIN JAPHETH
Songwriter

Lyrics

If I start to dey thank
God for my life is a very big thank o
Ariya lama dale big time oo ehh
I gettti my own style oo
Mke you gbadun your life
Your own style o ehh
Won nipe mo look nice o ah
Omo detin pawo nlor
They said I'm crazy on the inside
Kiwani ni isoro won
Nibooo
Yeee
Lagos with the party
Anito loni faaji
Won fe duro kawon ni standing
Towo ba jabo oma gba alerti instantly
Ehh
Agege wa ishaga wa
Festac side loga wa
No go check mate ogba wa
Mon update everyday Pelu wire
Ehh
Many many shenking
Don dey turn to blessing
Ewo lari tele na shenking
Evian dey for my body like this
Omo oro make you know how to address me
Boys don Dey on para
Money we Dey find all day no yawa
Me and my picker 100 on Allah
Paddi mi to lowo biti cubuna
Ehh
Lagos with the party
Anito loni faaji
Won fe duro kawon ni standing
Towo ba jabo oma gba alerti instantly
Ehh
Agege wa ishaga wa
Festac side loga wa
No go check mate ogba wa
Mon update everyday Pelu wire
Ehh
Lagos with the party
Anito loni faaji
Won fe duro kawon ni standing
Towo ba jabo oma gba alerti instantly
Ehh
Agege wa ishaga wa
Festac side loga wa
No go check mate ogba wa
Mon update everyday Pelu wire
Ehh
Agege wa ishaga wa
Anito loni faaji
Won fe duro kawon ni standing
Towo ba jabo oma gba alerti instantly
Agege wa ishaga wa
Festac side loga wa
No go check mate ogba wa
Mon update everyday Pelu wire
Ehh
Lagos with the party
Anito loni faaji
Won fe duro kawon ni standing
Towo ba jabo oma gba alerti instantly
Ehh
Agege wa ishaga wa
Festac side loga wa
No go check mate ogba wa
Mon update everyday Pelu wire
Written by: ANIFOWOSE TOSIN JAPHETH
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...