Lyrics

Oh oh o... O no ooo... Yea yea eh ee Everybody kuku hear the gunshot Now am down for you, oh oh spyro Everybody kuku hear the gunshot You shot me, now am down for you Who caught me? Who? Nobody fit caught me cheating on youu And even if dem say na tabuuu I go still dey do ooo yeah Bobo no go die, unless ... And i go give you love, love, love until ... Baby, like Ori Oreo (olajumoke nlo, olajumoke, olajumoke nlo) I give you money oh (i ready komanlo) Oh baby gimme love, cause for you (I go dey, i go dey) if anybody ask Me when i go marry (na today, na today) I no say i no get money, baby like (dangote, Dangote) baby name your bride price, baby baby (i go pay, I go pay). Anything you give me, Baby i go (i go take, i go take)oh nooo And if you fall sick, (i go pray, i go pray for you) Baby. (i go shake, i go shake) If any body try to take you away (I go shake, i go shake) sepe Mummy where you dey, body don dey shake oh. Me want to take you I no fit wait oh, E don dey tey oh, wetin you say oh oh If i give you money, give you my love Which one you go take from me When my music no dey blow again, shey you go dey with me. I just wanna know... sepe, Would u let me know, ain't gon let it go, baby tomafemi. I just wanna know... Would you let me know, ain't gon let it go, baby tomafemi. Like Ori Oreo (olajumoke nlo, olajumoke, Olajumoke nlo). I give you money oh (i ready komanlo) Baby gimme love, cause for you (I go dey, i go dey) If anybody ask me when i go marry (Na today, na today) i no say i no get money like (dangote, dangote) Baby name your bride price, baby baby (I go pay, i go pay). Anything you give me baby i go (i go take, i go take) oh noo. And if you fall sick, (i go pray, i go pray) Baby!! (I go shake, i go shake) If anybody try to take you away (I go shake, i go shake) sepe!
Writer(s): Lykke Li Zachrisson, Rick Nowels, Bjorn Yttling Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out