Lyrics

Ohh baby I no go waste your time I just wanna be just the man for Oh ehh be the best for Be the best for you Daze Vibe on it Nah your face i Dey wait for Anytime you see say I wake up And am standing next to you Am standing there for you ahh baby You need to wake up Fresh anyhow with no make up baby You taking over me You taking over me Put you on a boat cruise Go Mada just to see the moon Then we come back and we banku Blow shatta for your bundle Anything Dem like dem name it all For me you gat it all Make dem fight Jesus Baba God ma fo enu won Dem no fit jump, dem no fit jump oh eh Nah your face i Dey wait for Anytime you see say I wake up And am standing next to you Am standing there for you ahh baby You need to wake up Wake and bake and we lace up And am taking over you Girl am taking over you Taking over taking over Sweet like guava Ice all over Gangster lover Indecisive if I'm leaving later Me and my girl go break border (Yea) And I be needing you more lover Every nice in the duvet cover It's vibes on vibes with yemi my lover (Yemi my lover) You do me things wey Dey make me Dey choko I Dey show my logo That is why the people call me logos Omo ologo Nah your face i Dey wait for Anytime you see say I wake up And am standing next to you Am standing there for you ahh baby You need to wake up Fresh anyhow with no make up baby You taking over me You taking over me Nah your face i Dey wait for Anytime you see say I wake up And am standing next to you Am standing there for you ahh baby You need to wake up Wake and bake and we lace up And am taking over you Girl am taking over you
Writer(s): Temitayo Olasunkanmi Kareem, Logos Olori Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out