album cover
Lock Up
2
Afro-Beat
Lock Up was released on August 9, 2023 by 1423081 Records DK as a part of the album Crownfit VL1 - Single
album cover
Release DateAugust 9, 2023
Label1423081 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM190

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Jibril Aleem
Jibril Aleem
Songwriter

Lyrics

I feel ham for my body and soul
I can't stop till I reach my goal
And na only me dey carry my load
So no vex if inno see your own
Dem pour holy water for me head
Where I dey fall now I don dey stand
They keep on asking me boshemaje but I pray they don't understand
Oh my gee
Keep on putting pressure till you reach final
Ashabi you no sabi how to whine
But you wan wear designer
Oh my gee
Don't you stop the fire till you reach high ground
Back to back like ping pong
Until you beat your chest like king Kong
You better get it done kode lock up
Sheybi na person wey give up na him fuck up
We go run ham sun down to run up
Close marking busy body tell them to shut up
Say me lord me I pray
Make another man no go chop all my gain
Say me lord me I pray
Shey na your girlfriend wey carry afro
Those boys don carry ham go
We celebrating everyday in my home
Ah mu aso but ele share anko
Ogbeni bone ham
If you dey reason ham
E fit cause overload
And if you like make you sit down but no dull
My fitila it's like I'm high on overdose
You better get it done kode lock up
Sheybi na person wey give up na him fuck up
We go run ham sun down to run up
Close marking busy body tell them to shut up
Say me lord me I pray
Make another man no go chop all my gain
Say me lord me I pray
Written by: Jibril Aleem
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...