Lyrics

Bad man killer Anything the boy touch down Girlie them wan come around But If you see six figures If you wanna catch a vibe with me Just let me know eh eh Sey from the jungle man am wicked and rough The people demma know sey man I live like so The East to the West, North and South I Dey steady Jekomo Eh Eh Bad man killer Nobody fit cut my liver oh no Righteous no sinner Nobody fit off my cigar no no I don't need no stress I don't need no test All I need is flexing yeah I no wan contest I no wan impress I just wan do my thing eh eh Wetin no fit kill me better run far run far If I pull up then man go down Cause I'm the king of the West, North, South and East You know, man I no fit run down Kpo kpo kpoju Dem no fit try me anytime when I hold tools Dem Dey feel the Dey feel boy up in 02 I get some bad niggas up in 042 If you do Lao Lao we go run up on you Dem no fit try me anytime when I hold tools Dem Dey feel the Dey feel boy up in 02 Vawulence be the only language 21 but I'm still savage Them try to catch me But me no Dey them pace I no Dey fight you I no get time to waste As I dey hustle My brother man Dey pray So make nobody Come cross to my lane Bad man killer Nobody fit cut my liver oh no Righteous no sinner Nobody fit off my cigar no no I don't need no stress I don't need no test All I need is flexing yeah I no wan contest I no wan impress I just wan do my thing eh eh Do my thing oh Go outside blessing outside my window E no matter what you say, man must win o If you talk anyhow you collect o You collect o Broda man shift o Pass me negative vibes you go wound o E no matter what you say Man must win o E no matter what you say Man can never ever fail Cause steady I Dey pray Steady man Dey pray Pray for no delay If you hate me you go shame Hate me you shame Man break out the chain Uye uyeh eh uyeh eh The unstoppable dj nero Vawulence be the only language 21 but I'm still savage
Writer(s): Anih Jeremiah Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out