Music Video

Lyrics

Oh Baby this your love You don trap my heart Baby girl I no go fit comot Come put it on me Baby girl I know you're dangerous And if you break my heart omo Baby nothing lose Omoge nothing lose Why you come dey do like this Me and you say we no go catch feelings Now Baby we don catch feelings Tell me now watin we go do like this Why you come dey do like this Me and you say we no go catch feelings Now Baby we don catch feelings Tell me now watin we go do like this My baby Vanessa Fine girl from Bayelsa Say we go be like Romeo and Juliet My baby Vanessa My baby Vanessa Fine girl from Bayelsa Say we go be like Romeo and Juliet My baby Vanessa Only you Fit Give me love wey no go Delete My baby you Fit Make a man want to debit If I love you, nothing wey I no Go fit do for you If I love you Nothing wey I no Go fit do for you Baby girl you dey scatter my medulla Cos you make me dey speak Vernacular I Dey call on you girl make you hear me now Cos the way you dey love me spectacular Ohhh Why you come dey do like this Me and you say we no go catch feelings Now Baby we don catch feelings Tell me now watin we go do like this My baby Vanessa Fine girl from Bayelsa Say we go be like Romeo and Juliet My baby Vanessa My baby Vanessa Fine girl from Bayelsa Say we go be like Romeo and Juliet My baby Vanessa
Writer(s): Victor Isaiah Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out