album cover
Uber Joor
album cover
Uber Joor was released on August 12, 2023 by Master Chi as a part of the album Uber Joor - Single
August 12, 2023
LabelMaster Chi
LanguageEnglish
BPM117
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

My way my way
I pray for blessings
My way come my way
Highway highway
2-4-7 on highway
On highway
I carry passeger from Lekki go Ikoyi
Na two thousand naira the thing dey show
From Abraham Adesanya go Ikate
Na two thousand naira the thing dey show
Enter for traffic
Lagos go show you
Olopa hold you
Lastma go calm you
Agbero block you
Owo ishakole for one way
Mechanic scam you
Owo one litre le kpa e
Chorus:
Uber joor
Uber joor
Ma sha owo mi ni ishakusha
Bolt joor
Bolt joor
Ma sha owo mi ni ishakusha
My way my way
I pray for blessings
My way come my way
Highway highway
2-4-7 on highway
On highway
Na person i be
Na person i be
Who i sabi
Who i sabi
Na wetin be this
Na wetin be this
As man dey work
Baboon dey chop
My way my way
I pray for blessings
My way come my way
Highway highway
2-4-7 on highway
On highway
Chorus:
Uber joor
Uber joor
Ma sha owo mi ni ishakusha
Bolt joor
Bolt joor
Ma sha owo mi ni ishakusha
My way my way
I pray for blessings
My way come my way
Highway highway
2-4-7 on highway
On highway
Written by: Rufus Osas Paul
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...