album cover
Abeg
2
Christmas
Abeg was released on August 24, 2023 by Miracle Nation as a part of the album Illusions 10Vs2
album cover
Release DateAugust 24, 2023
LabelMiracle Nation
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM117

Credits

PERFORMING ARTISTS
Miracle Pikin
Miracle Pikin
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Miracle Pikin
Miracle Pikin
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Jayon OTB
Jayon OTB
Producer

Lyrics

Intro:
Na Kongossa go kill u one day
If you no leave my name
So abeg jo lemme
If you hear anything about me
Make you believam
No de ask me question eh *2
Cos i no get time for di explain - anything
Cos Ei no go concern you
So abeg no disturb me
CHORUS
Na Kongossa go kill u one day
If you no leave my name
So abeg jo lemme
Abeg
Make you leave my name
Verse 2
See I’ve been working so hard
But this mehn dem want me down
I dont understand
But it cant stop my shine
So I’m rising, am rising
I’m fighting a fight
I’m standing inna light
Shinning so bright
Written by: Miracle Pikin
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...