album cover
Gra Gra
5,191
World
Gra Gra was released on October 4, 2021 by Drip City as a part of the album Gra Gra - Single
album cover
Release DateOctober 4, 2021
LabelDrip City
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM95

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Shallipopi
Shallipopi
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Shallipopi
Shallipopi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Shallipopi
Shallipopi
Producer
Gazzy Tunez
Gazzy Tunez
Producer

Lyrics

Alujo nor dey do Gra Gra
Eh nor dey do Gra Gra
Biggie man nor dey do Gra Gra
Eh nor dey do Gra Gra
Alujo nor dey do Gra Gra
Eh nor dey do Gra Gra
Biggie man nor dey do Gra Gra
Shallipopi dey stagger now o
Back then wey dey Gyrate me (Gyrate me)
They underrate me (underrate me)
And now dem dey Imitate me (Imitate me)
All my music they anticipating
Back then wey dey Gyrate me
Now when I enter they be Vibrating
Omo na cash I be counting
Cheques I be signing
They never try to keep waiting
For this country wey we dey so
Nor trust on anybody anybody fit gbas o
People dey craze o na money we dey Chase o
Make I wire wire your aza just in case o
Sit down make we gist all this Constant Hustling turning me to a beast
I for like make we out leg for Inside One jeans
People dey ask me awok ni o Cashy
Cause enemies they chasing me
They nor fit to catch me
Turn up turn up only big men Turn up
If you hear story o Lock up
Nor dey tell people
Cause you fit go fuck up
Alujo nor dey do Gra Gra
Eh nor dey do Gra Gra
Biggie man nor dey do Gra Gra
Eh nor dey do Gra Gra
Alujo nor dey do Gra Gra
Biggie man nor dey do Gra Gra
Shallipopi dey stagger now
They be trying to bring me down
But they nor fit to stop me
They be trying to bring me down
But they nor fit to stop me
Where's the love?
Shallipopi
Ohh
Written by: Shallipopi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...