album cover
Yawa
259
Music
Yawa was released on August 25, 2023 by Malope as a part of the album Yawa - Single
album cover
Release DateAugust 25, 2023
LabelMalope
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM96

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Malope
Malope
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Prince Riches
Prince Riches
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
INVERMON
INVERMON
Producer

Lyrics

Play am
I got a lot of things to talk about
But make I start off with amaka now
A Fine girl she dey make me want to come around
Her body set, no be lie she no dey make mouth
Financially she need help now
She just dey call say make I bless account
But "I no get" na the issue wey I get with am
She don dey tell everybody say I be stingy man
Na which kind wahala (I put myself)
True true (yawa no dey end)
Na which kind palaba (I put myself)
Omoh! (yawa no dey end)
Now my papa dey call
My mama dey call
My padi dey call
Even amaka dey call
The billings them plenty
The matter dey plenty
Nobody to help me
Na wetin be this!?
YAWA
Monikpe, monikpe, monikpe
Monikpe, monikpe, monikpe
Monikpe, monikpe oo ah
Jagala jagala jagala jagala yo
Even as I speak the gibberish, I no know wetin to do
Urgent 2k wey I win, I wan use am go pay my loan
Worst coming to the worst now my padi calling my phone
Only Jehovah in heaven know as this **** dey know
I dey pray for night, dey pray for night
Dey pray hard to revoke
All this village people coming out to terminate my soul
Thunder fire your papa for road
I no dey your centre (I dey my end)
True true (yawa no dey end)
The boy wan dey chop life (I dey my end)
Omoh! (yawa no dey end)
Village people dey come
My head dey turn
I find way to run
But them dey follow me run
The billings them plenty
The matter them plenty
Palaba them plenty
Na wetin be this
YAWA
Monikpe, monikpe, monikpe
Monikpe, monikpe, monikpe
Monikpe, monikpe oo ah
Chop life stress free
YAWA
From no where e come
YAWA
Na which kind life be this
Yawa don dey carry degree
Chop life stress free
YAWA
From no where e come
YAWA
Na which kind life be this (Yawa)
Yawa don dey carry degree
YAWA
Written by: Prince Riches
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...