album cover
Kilode
11
Music
Kilode was released on August 22, 2023 by Olajide Parkz as a part of the album Over the Moon
album cover
Release DateAugust 22, 2023
LabelOlajide Parkz
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM109

Credits

PERFORMING ARTISTS
Olajide Parkz
Olajide Parkz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Akinola Olajide Joshua
Akinola Olajide Joshua
Songwriter

Lyrics

Oh no
Yeah yeah
Wo woh... Wavy O
Say, many fine girl but na you i choose
Mellanin popping omo to dudu
Baby give me love i go give you too
Call me cubana i be talk and do
Say you dey give me goosebumps
And i go show you good love
Say your body make me focus
E no matter wetin them one talk
Say, oh my baby kilode kilode baby
Kilode kilode
Why you come dey do like say
Do like say, esha loro mi bade (Mi bade baby)
Kilode kilode baby
Kilode kilode
Why you come dey do like say
Do like say, esha loro mi bade (Mi bade baby)
Yeah, melanin popping omo to dudu (To dudu)
Otun rewa biti shade adu
If you give me love iwo ni mabaku
Joro e lenu biti Adaku
Oh my baby don't you lie to me
All your body put it all on me
Cos i love you, baby cant you see
Cos you are the light wey make me dey see
Ah oh my baby don't you lie to me
All your body put it all on me
Cos i love you, baby can't you see
Cos you are the light wey make me dey see
Say, oh my baby kilode kilode baby
Kilode kilode
Why you come dey do like say
Do like say, esha loro mi bade (Mi bade baby)
Kilode kilode baby
Kilode kilode
Why you come dey do like say
Do like say, esha loro mi bade (Mi bade baby)
Why you come dey do like say esha loro mi bade
Moma fowo bae shere eeee, bere lowo yewande
Why you come dey do like say
Do like say esha loro mi bade (Mi bade)
Why you come dey do like say
Do like say esha loro mi bade
Yeah yeah, Superboi dey here so, Olajide...
Written by: Akinola Olajide Joshua
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...