Lyrics

Lord if I may ask If I may ask Am I a spoon o Lord if I may ask If I may ask Am I a spoon o Lord if I may ask If I may ask Am I a spoon o Me sef wan love up My guys don love up Everybody get babe Na only me na hin remain Shey I no get luck Before e start we don break up Others I Dey serenade E reach to ask God when Lord if I may ask If I may ask Am I a spoon o Lord if I may ask If I may ask Am I a spoon o This Valentine E pain me gan ni No gift no call No paranra for me I don tire to pretend o Me sef want my own God Abeg o Lord if I may ask If I may ask Am I a spoon o Lord if I may ask If I may ask Am I a spoon o Lord if I may ask If I may ask Am I a spoon o
Writer(s): Azikiwe Nnaemeka Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out