album cover
Stop Nonsense
album cover
Stop Nonsense was released on September 7, 2023 by Dream Empire Music / EMPIRE as a part of the album Cheers To Life.
September 7, 2023
LanguageEnglish
BPM113
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

[Intro]
(Na money dey stop nonsense)
E-yeah
Majeeed baby
(You wan hear gbẹdu)
[PreChorus]
I ready for enjoyment
Ọmọ, me, I no like suffer oh (Suffer oh)
If I just get small bar oh (Walahi)
Na to order whatever o
Na money be my only friend, ah
Ọmọ, me, I no get lover oh (Lover oh)
If i just get small bar oh (Walahi)
Na to order whatever o
[Chorus]
Tell me wetin dey stop nonsense, oh-oh, oh
(Na money dey stop nonsense)
Money, money-money, money-money, money-money-ah
(Na money dey stop nonsense)
Tell me wetin dey stop nonsense, oh-oh, oh
(Na money dey stop nonsense)
Money, money-money, money-money, money-money-ah
(Na money dey stop nonsense)
E-yeah
[Bridge]
Set awọn top boys
Gawu oh, gawu oh (Mastaa)
Gawu oh
[Verse 1]
So, if you get the money, spend the money gan (E-yeah)
Jaye ori ẹ lọ
Top boy no dey dull (No-no, no-no, no)
People wey get this money (Ever oh)
Balling dey for their body (Nibo)
24/7 no dulling
Ayekaye la n jẹ yii
[PreChorus]
I ready for enjoyment
Ọmọ, me, I no like suffer oh (Suffer oh)
If I just get small bar oh (Walahi)
Na to order whatever o
Na money be my only friend, ah
Ọmọ, me, I no get lover oh (Lover oh)
If i just get small bar oh (Walahi)
Na to order whatever o
[Chorus]
Tell me wetin dey stop nonsense, oh-oh, oh
(Na money dey stop nonsense)
Money, money-money, money-money, money-money-ah
(Na money dey stop nonsense)
Only money oh
Ọmọ, only money oh
(Na money dey stop nonsense)
Money, money-money, money-money, money-money-ah
(Na money dey stop nonsense)
[Outro]
(When you taste money)
(You go know say money too sweet)
(Walahi)
(It's Chiby on the mix)
Written by: Ekeh Chiaka Joseph, Majeeed
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...