album cover
Goat
580
Hip-Hop/Rap
Goat was released on August 20, 2023 by Illbeats Music Group as a part of the album Tunnel Vision - EP
album cover
Release DateAugust 20, 2023
LabelIllbeats Music Group
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM99

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Nnonah Benjamin Chibuike
Nnonah Benjamin Chibuike
Songwriter
Aboriomoh Femi Raymond
Aboriomoh Femi Raymond
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Nnonah Benjamin Chibuike
Nnonah Benjamin Chibuike
Producer

Lyrics

Dey hear dey hear
If you no know dey hear
Dey hear if you no know
Na why we dey call am goat
Na why e dey always turn up
These beats aint normal
Na me be the goat im not kidding
Na you be the bros im not feeling
Enough with the jokes
Dem no fit son me posse to be on daddy duties
Cos most of these folks are my children
Youngins call me og
Cos they know its been a long time coming
Salt and lime pour a shot for me
Shout out si awon temi wey dey pon mile
Positive vibe only
And fuck the ones talking down on me
They just be acquaintances dem no be the homies
Talk sey dem no like me but they dont even know me
My life be like movie see i no dey give you story
See i have been doing the shit since 92 i no be novice
Oya shey werey shey werey
Make dem know sey i be craze man
Omo popo don catch my dealer for phase 1
My face show i no dey tey cast
Even tho i dey wear hoodie, glasses and face mask
Face facts, dey on my case mi o need lawyer
Oil dey my head mi o need goya
Im hyped, next minute cool cause im a bit bipolar
She real mad cause no be only am wey i dey give my gbola
I got a giel that im in love with but we no dey date
But anytime we dey for public she dey call me babe
Introduced her to my mommy just the other day
Now my mama don dey disturb me for the wedding date
Elevate, I don dey gbe aga to the top floor
Wan da mi mo e mi lomo tan so
E mi lomo na mi o need sponsor
Im a young ambitious youth achieving but
these youngins call me og
Cos they know its been a long time coming
Salt and lime pour a shot for me
Shout out si awon temi wey dey pon mile
Positive vibe only
And fuck the ones talking down on me
They just be acquaintances dem no be the homies
Talk sey dem no like me but they dont even know me
My life be like movie see i no dey give you story
See i have been doing the shit since 92 i no be novice
Oya
Shey werey Shey werey
Je kan mo pe mi o gbadun
5 & 6 lemi ati igbadun
Emi o wule daju
But no dey ask me things wey no concern u
Na why me i no dey too like do interview
Pray every day and talk to god dey read my bible
See these leaders slowly turning to disciples
Mo ya to gan dem no fit do the things that i do
Hoping my idols never get to be my rivals yeh
Celebrate you already know the matter
Enter Quilox i dey down xo like water
Wan ko mi je bi abacha
Got girls in line no gas pick one for the junction of osapa
Na me be the goat im not kidding
Na you be the bros im not feeling
Enough with the jokes
Dem no fit son me posse to be on daddy duties
Cos most of these folks are my children
Written by: Aboriomoh Femi Raymond, Nnonah Benjamin Chibuike
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...