Lyrics

Ogbe Adilo eme ebele n'ime ogbe As for me poverty ati emi enemies So ma pa ara e tin ba sha e billing Osha ti ye e Abulo secure the bag Abulo secure the bag After God na the bag Abulo secure the bag Secure the bag to bag Akpa to akpa back to back Secure the bag to bag Ebeleadiloya Alaye secure the bag Alaye secure the bag Alaye secure the bag Alaye secure the bag Secure the bag to bag Alaye secure the bag Secure it back to back Awa o ran anybody Shey mo jo tailor baba yin? Awa o ran anybody Goat to wa n bi yato si ewure ma sun e ma fi je nkwabi Ogbeni I'm really unruly Na we be the boys wey dey bully the bully Na money I dey find but if you dey look for my trouble my boys go shank you no be julie julie I dey sip martini I dey mind my business money no fit finish God no go shame us Ogini ne megi they hating on Dremodrizzy cos they know he is young, rich and famous Mama I made it, in a Mercedes, getting cake cake like the celebrant I tell them to gugudegugude map For dem fit to know where we at Panda-panda-panda Got Designer on me She dey fall for me like her grandmama boobie After the Hennessy enter body she go enter room 402 with her padi Then I go take them back to elevator and direct the baddies back to the lobby Konjinaba Na you sabi I'm focused on the bar I no wan kolobi Abulo secure the bag Abulo secure the bag After God na the bag Abulo secure the bag Secure the bag to bag Akpa to akpa back to back Secure the bag to bag Ebeleadiloya Alaye secure the bag Alaye secure the bag Alaye secure the bag Alaye secure the bag Secure the bag to bag Alaye secure the bag Secure it back to back Awa o ran anybody Akwaanyi noya owelo Secure the bag time adilo Jombo tie rolling up Big bag bu all I want N'ogbe malu na ino on your own inolo with anybody The way I like to secure the bag You will think the bag is my first cousin Cashing out ka umu malay, why 247 adim awake Mpa The reason melu afia mu ji ele bukwa na Only chukwu I Dey obey Mpa Egbe belu ugo belu nke si n'ibe ya ama be agba ya egbe obelu obelu Ukochukwu butelu ike n'ime ogbe ga agwa gi n'obukwa nwa chinemelu Jee bute ego gi oo if you dull akwa na akpa gi o My blood my blood if you need blood your blood ga arapu gi tido O-Y-O Mn'eme ihe asi ya emena N'elikwa mgbada agwala anyi elina For a better tomorrow I dey put in work Shout out to my men no awada Abulo Secure the bag Abulo secure the bag After God na the bag Abulo secure the bag Secure the bag to bag Akpa to akpa back to back Secure the bag to bag Ebeleadiloya Alaye secure the bag Alaye secure the bag Alaye secure the bag Alaye secure the bag Secure the bag to bag Alaye secure the bag Secure it back to back Awa o ran anybody
Writer(s): 0, Raymond Abheke Aboriomoh, Ani Jeremiah Chukwuebuka Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out