album cover
Wambi
958
Afro-Pop
Wambi was released on May 7, 2021 by Kronik Records as a part of the album Mylestone - EP
album cover
Release DateMay 7, 2021
LabelKronik Records
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM103

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Tha Boy Myles
Tha Boy Myles
Performer
Ogunleye Olawale Michael
Ogunleye Olawale Michael
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ogunleye Olawale Michael
Ogunleye Olawale Michael
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Qasebeatz
Qasebeatz
Producer

Lyrics

[Verse 1]
Baby girl, awon lo de mo
Pepper them abeg, so dem mo
You know you it's only you so de mo
That you're my girl
[Verse 2]
Been staring for a minute
You fine, no forget
You shine, oh yeah
You are on mind all d time, ah, ah
[Verse 3]
What can I do?
You smell so nice
You know the vibes
All the night, ah, ah
[Verse 4]
Ka ma lo, lo ka ma lo'le
She say slow, slow, je ko wo'le
She want that Bonnie and Clyde, ka jo ma gbe
Oh, you and me alone na, na, na, na
[Verse 5]
With your yansh you go kill me now
Kuku pa mi, oya wambi
Shey mi bo se fe, omo ele
Me I don dey plan give you belle
[Chorus]
With your yansh you go kill me now
Kuku pa mi, oya wambi
Shey mi bo se fe, omo ele
Baby, 'cos your yansh carry keke
[Verse 6]
Whine your body on me like a jelly
Wanna watch you like film lori teli
Wanna fuck when am down wen you ready
Gimme arch o my girl bend steady, ah, ah
[Verse 7]
If you leave me girl na suicide
Make we talk, make we dey for pool side
Baby, see, I'm not one of those guys
See, my loving no be disguise
[Verse 8]
Ka ma lo, lo ka ma lo'le
She say slow, slow, je ko wo'le
She want that Bonnie and Clyde, ka jo ma gbe
Oh, you and me alone na, na na, na
[Chorus]
With your yansh you go kill me now
Kuku pa mi, oya wambi
Shey mi bo fe se fe omo elle
Me I don dey plan give you belle
[Chorus]
With your yansh you go kill me now
Kuku pa mi, oya wambi
Shey mi bo fe se fe omo elle
Baby, 'cos your yansh carry keke
[Chorus]
With your back you go kill me now
Kuku pa mi
Shey mi bo fe se fe omo elle
Me I don dey plan give you belle
[Outro]
With your back you go kill me now
Kuku pa mi
Written by: Ogunleye Olawale Michael
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...