album cover
No Time
album cover
00:00
00:25
00:35
01:05
01:15
01:35
02:05
02:10
02:20
00:00
02:29
Past 7 Days
No Time was discovered most frequently at around 25 seconds into the song during the past week

Music Video

Music Video

Lyrics

[Verse 1]
Omalicha tell me if na Lambo e deycome right to your place
Girl, you know say you dey mesmerize me anything wey I see your face
Ice out your wrist I no really wan care wetin bad belle then go say
Girl, you say I dey ginger my soul, for your case I go cause gobe
[PreChorus]
But she say, "Oh no"
That thing wey you dey do me so
E dey ginger body and soul
E dey ginger body and soul
Awn awn
And I say, "Oh no"
Even if you wan leave me go
Make you try to deylet me know
I go distance myself on code
[Chorus]
Because time no dey (Eh, eh, eh)
Time no dey (Eh, eh, eh)
Call me back before me I go craze (Eh, eh, eh)
Time no dey (Eh, eh, eh)
Time no dey (Eh, eh ,eh)
If you leave me my girl I go craze (Eh, eh, eh)
[Verse 2]
Girl, you know me I under
Any **** try dey go 6 ft under
Follow who know road e don cut my sandals
Girl na your back wey cause quanter
[Verse 3]
Oh
Girl, me I reason you
Girl, me I reason you
I no fit dey decieve you
I no fit confuse
I go give you love times two
Gimme chance make I finish you
[PreChorus]
But she say, "Oh no"
That thing wey you dey do me so
E dey ginger body and soul
E dey ginger body and soul
And I say, "Oh no"
Even if you wan leave me go
Make you try to dey let me know
I go distance myself on code
[Chorus]
Because time no dey (Eh, eh, eh)
Time no dey (Eh, eh, eh)
Call me back before me I go craze (Eh, eh, eh)
Time no dey (Eh, eh, eh)
Time no dey (Eh, eh ,eh)
If you leave me my girl I go craze (Eh, eh, eh)
[Outro]
Eh, eh, eh
Eh, eh, eh
Timi Jay, on the track
Eh, eh, eh
Eh, eh, eh
Eh, eh, eh
Eh, eh, eh
Written by: Nelson-Ohakwe Chukwuemeka, Sulaimon Shekoni Solomon
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...