Lyrics

Les voy a decir quin soy Yo soy Pablo Emilio Escobar Gaviria They want to know my occupation Dem say Johnex you be bad musician They wan dey ask me question They wan dey come here they cause confusion Omo no waste time Me i dey online Send me message me i go reply I dey active say nah money dey my mind Say my guy I say I no waste time They want to know my occupation They wan they come here they cause confusion Omo no waste time Me I dey online Send me message me I go reply I dey active say nah money dey my mind Say my guy I say I no waste time No hating on another man Say me no wish bad on another man I say nah you sabi Omo owo pami Owo m be lapo mi They want to know my occupation Dem say Johnex you be bad musician Some people wan dey act like Satan Olopa wan come dey ask me question They want to ask me question They wan dey come here they cause confusion I say a ye a ye Puff puff pass say nah Colorado Pass the ball to C.Ronaldo Davido Wizzy no collabo No go drag something way you no know I say nah you sabi Omo owo pami Owo m be lapo mi I say owo labi Water maami She dey wet like maami water water maami Olopa wan dey come dey ask me question Them wan dey ask me question Johnex na bad musician Soon them go see me for their television
Writer(s): John Amadi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out