Lyrics

I love you my lover I'l love you whenever You too much to wonder You make me hit up and no cool I go carry you to finish I no lie Together we go win Owaka waka anything we go If you go I go follo I no lie Eloka popo Tell me what you want so I can know it You go move a wele Wele wele we go chop love I go love you when ever what ever I no lie I go love you when ever Forever I no lie I go love you when ever Forever I no lie I no go talk ohhh Talk is cheap and I go show you love If ever you not sure of us No worry babe I go make you realise That I'l give you the good love I no lie All this love is meant for you I go love you when ever Forever I no lie I go love you when ever Forever I no lie I go love you when ever Forever I no lie I go love you when ever Forever I no lie When ever I go love you I go love you What ever I go love you When ever I go love you I go love you What ever I go love you I go love you when ever, what ever Forever I no lie
Writer(s): Camacho G Magagula Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out