Lyrics

I found my peace I'm on my course Who no sabi this thing no dey chop If only them know wetin we cross Them go jaiye Monday to Sunday round the clock Them just go pop Run it go I found my peace I'm on my course Who no sabi this thing no dey chop If only them know wetin we cross Them go jaiye Monday to Sunday round the clock Them just go pop Who say money no sweet Who say the thing no be Oluwa don complete Everything don concrete Who say money no sweet Who say the thing no be Oluwa don complete Everything don concrete See the blessing come like jara jara jara Man no fit do yawa yawa yawa We getting up the gwala gwala gwala Its highly confirmed What you do no my concern See the blessing come like jara jara jara Man no fit do yawa yawa yawa We getting up the gwala gwala gwala Its highly confirmed What you do no my concern So don't bring us your drama We don't need your saga Holiday we dey fly Botswana Turning up all morning straight to sun up We up till sun up Who say money no sweet Who say the thing no be Oluwa don complete Everything don concrete Who say money no sweet Who say the thing no be Oluwa don complete Everything don concrete See the blessing come like jara jara jara Man no fit do yawa yawa yawa We getting up the gwala gwala gwala Its highly confirmed What you do no my concern See the blessing come like jara jara jara Man no fit do yawa yawa yawa We getting up the gwala gwala gwala Its highly confirmed What you do no my concern
Writer(s): Georgina Baker Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out