album cover
Believe
447
Afro-Beat
Believe was released on August 30, 2023 by Thenaijalight Media as a part of the album Believe - Single
album cover
Release DateAugust 30, 2023
LabelThenaijalight Media
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
Hbanky
Hbanky
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ajisafe Adam olamilekan
Ajisafe Adam olamilekan
Composer

Lyrics

Jeje me I Dey low key mio gara
Me I Dey low key mio shako
Steady bombing bi ti ozama
Ohun lo je kinmapra kima para Gon gon
For the hood wey I dey
No holiday
Me I believe baba ma bamhise
Eru yii po
Ohun lobamigbe
Eruyipo Ohun lonbamigbe
I believe in God and my phone and sub
Wetin pah gon wetin Dey Xup
Miracle no Dey tire Jesus
Keep bombing make you still Dey nurse
What I believe in is my phone and sub
Get one day everything go Xup
Miracle no Dey tire Jesus
Keep bombing make you still Dey nurse
Mio gara mio gara
Mio gara
Kowope ohun loje Kima para
Mi o shako mio shako
Mio gara
Kowope ohun loje kima para
Mio gara mio gara
Kowope Ohun loje Kima para
Kima para gon gon Kima para gon gon
Many times I feel lonely
Friends too still Dey envy
Think say na friends Indeed
How many me I wan talk How many me I wan talk I go come off it
Jeje I Dey focus on my grind
Cause I know say person fit to loose guard me yeh heh
No Dey joke with my peace of mind
Jejely I Dey face my grind oo my
Jejely I Dey face my grind
Tell them make them no waste my time
Omo ologo yen shima shine
Mommoney on my mind
Bad belle no go kill my vibe
No go kill my vibe no go kill my vibes
I believe in God and my phone and sub
Wetin pah gon wetin Dey Xup
Miracle no Dey tire Jesus
Keep bombing make you still Dey nurse
What I believe in is my phone and sub
Get one day everything go Xup
Miracle no Dey tire Jesus
Keep bombing make you still Dey nurse
Mio gara mio gara
Mio gara
Kowope ohun loje Kima para
Mi o shako mio shako
Mio gara
Kowope ohun loje kima para
Mio gara mio gara
Kowope Ohun loje Kima para
Kima para gon gon Kima para gon gon
Many times I feel lonely
Friends too still Dey envy
Think say na friends Indeed
How many me I wan talk How many me I wan talk I go come off out
Written by: Ajisafe Adam olamilekan
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...