album cover
Asa
36
Highlife
Asa was released on August 29, 2023 by Mmiri Oma as a part of the album Asa - Single
album cover
Release DateAugust 29, 2023
LabelMmiri Oma
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM93

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Mmiri Oma
Mmiri Oma
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Victor Okonkwo
Victor Okonkwo
Songwriter
Fabtunez
Fabtunez
Songwriter

Lyrics

Obi mooo ure the treasure I seek
Discription of woman I need
My soul
Obi moo
Acha lugo mo ure the treasure I seek
U be the kind of woman I need
I want make u bare of my kids
You go born twins for me
Oya tell me whatever u need u need
Anything wey u want baby I go give
Am equal to the tax oh baby
Ego dim na akpa ooh ewooo
Baby na u be my pain relief
Anything wey u tell me I believe
Anything that ask u go recieve
Egim na olu ooh obim mo
Make una come see the baby
Wey dey scatter my brain box
Na she I dey give all my invoice
My woman my angel & my choice oooh
Baby oya show them
Asa
Show them Your simple
Asa
Show them your Gap tooth
Asa
With that your sexy eyes
Asa
Iyawo mi
Asa
Oya catwalk for me
Asa
You're my African queen
Asa
Worry them for TikTok
Oh oh
The sun and the moon
They are smiling at you
When you smile
I will do anything for you
Anything just to make you smile
Anything just to be my wife
Baby kpom love gi oh
Oya tell me whatever u need u need
Anything wey u want baby I go give
Am equal to the tax oh baby
Ego dim na akpa ooh ewooo
Baby na u be my pain relief
Anything wey u tell me I believe
Anything that ask u go recieve
Egim na olu ooh obim mo
Make una come see the baby
Wey dey scatter my brain box
Na she I dey give all my invoice
My woman my angel & my choice oooh
Baby oya show them
Asa
Show them Your simple
Asa
Show them your Gap tooth
Asa
With that your sexy eyes
Asa
Iyawo mi
Asa
Oya catwalk for me
Asa
You're my African queen
Asa
Worry them for TikTok
Oh oh
Written by: Fabtunez, Victor Okonkwo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...