album cover
Back to Back
42
Hip-Hop/Rap
Back to Back was released on October 20, 2023 by Dice Entertainment as a part of the album Soft n Rugged
album cover
Release DateOctober 20, 2023
LabelDice Entertainment
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM71

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Freeboi Lamma
Freeboi Lamma
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Beng simon
Beng simon
Songwriter
Oben Junior
Oben Junior
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
iGodt
iGodt
Producer

Lyrics

Drako
Dice
Yeah
Yeah
Back to back we d give them back
Back to back nothing dey lack
When I dey for back
Nothing no d pass
Yeah yeah
Man d trap back to back
Man d mark back to back
Stacks on stacks
Racks on Racks
Steady baking that cake
Of course
Am too numb for drama
Stay right on course
I don't flip the switch
Even time for fuck
Like swine dem
I go show their pork
Ma flow cold like die man
Man na guy man
Man d enter all side like Bikeman
They say ma flow d chai them
Like Thailand
Enter beat comot back like witch man
Monday Habiba
Tuesday Calista
Wednesday Rita want come
Ei bring ei sister
Yeah I keep them with
Ma Burj khalifa
No be now man start
Man na old Katika
Thursday Anita
Friday Jamila
Back to back
We go burn their
Speaker
Ma PHD first
Comot na kwata
Yeah
Yeah
Back to back we d give them back
Back to back nothing dey lack
When I dey for back
Nothing no d pass
Yeah yeah
Man di trap back to back
Man di mark back to back
Stacks on stacks
Racks on Racks
Back to back
Man na gangster with no Bandana
Young rich **** like Tony Montana
Baby girl come chop ma Banana
I dey santa Lucia now so d lop
Me and ma men dem ready
We d count money
On a daily
All the business is shady
Na why that we d mark na
Back to back
Am a real street ****
All ma opps them small like jiga
I can make a bad man stagger
We d use tekos
No Dagger
Man na Drako
I dey with Lamma
On ma mind na puta
And plata
My Reme too must Tchombeh
Prada
Reme too must Tchombeh Prada
Written by: Beng simon, Oben Junior
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...