album cover
O Lord
album cover
O Lord was released on September 1, 2023 by Dhannylee as a part of the album O Lord - Single
September 1, 2023
LabelDhannylee
LanguageEnglish
BPM87
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

I dey fight for my life i dey fight for my liver
Nobody dey understand the way i dey feel am
People just dey think say me i dey chill out
I no get, i no get time for karishika
People wey dey fly for night like wizard
I pray make i no loss for the sambisa (ahh)
O lord don\'t let me (fuck up)
As me i just dey (form boss)
As me i dey form (pompous)
Ahh so ah me say
O lord don\'t let me (fuck up)
As me i just dey (form boss)
As me i dey form (pompous)
Ahh say
Many many things for this life me i swear don kpai me
I no go lie cos me seff i know I\'m trying
I no dey put my mouth for Wetin no concern me (ahh)
Every single thing for this life is about God\'s timing
I no dey rush cos me i dey wait for my timing
So no dey come my side dey cause backsliding (ahh)
Say ahhh na na
Say this poison no get antidote oh
I need a remedy now for my soul
Ahh so me say
O lord don\'t let me (fuck up)
As me i just dey (form boss)
As me i dey form (pompous)
Ahh so ah me say
O lord don\'t let me (fuck up)
As me i just dey (form boss)
As me i dey form (pompous)
Ahh say
O lord don\'t let me (fuck up)
As me i just dey (form boss)
As me i dey form (pompous)
Ahh say
Had i known
Had i known
Had i known (ahhh)
Had i known (Oh had i known)
Had i known (Oh had i known)
Had i known (Oh had i known ahh)
Written by: Dhanny Lee
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...