album cover
Life
4
Alternative
Life was released on September 15, 2023 by kidisma as a part of the album Life - Single
album cover
Release DateSeptember 15, 2023
Labelkidisma
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM95

Credits

PERFORMING ARTISTS
Kidisma
Kidisma
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ismaila Bantar
Ismaila Bantar
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Prince alaprod
Prince alaprod
Producer

Lyrics

Wetin i dey sing na my Life oweo
Life I don dey through God na you I pray oh
Everybody fake for this app oweo
Some people dem dey starve and na so ei dey oh
WEtin you want sep you no get idea
Some people no even know say ri day go break
My nephew don dey cry say ei eye dey pain
Paa God don dey look for us we no dey shame
Pray you gimme longue vie OGA
Me no want no one to surffer oh
Everybody want to sweeta oh
Sweet life wey we no go kill our Brother oh
Pray you gimme longue vie OGA
Me no want no one to surffer oh
Everybody want to sweeta oh
Sweet life wey we nogo kill our brother oh
Them don kill my brother oh
Dem don kill my brother oh
De **** nofit come back oh
De **** nofit come back oh
Steady focus on my grind me no dey joke
Everybody don dey be like I dey jonz
DIABE telling me she no dey want for moi
 
Steady focus on my grind me no dey joke oh oh
Everybody don dey be like I dey jonz
DIABE telling she no dey want for moi
Pray you gimme longue vie OGA oh
Me no want no one to surffer oh
Everybody want to sweeta
Sweet life wey we no go kill our brother oh
 
Pray you gimme longue vie OGA
Me no want no one to surffer oh
Everybody want to sweeta oh
Sweet life wey we nogo Kill our Brother oh
Written by: Ismaila Bantar
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...