Music Video

Music Video

Lyrics

[Intro]
Lost boy when don lost joy
Warri boy, Paper boy
Fuck that ****
Fuck that
Fuck that ****
Fuck that
[Verse 1]
Life na positioning, meaning say e balance
To say you stand well, by now, you for don get your balance
I hear waytin u talk, e no worry me oh
Lost boy dey come, no dey hurry me oh
Who you know when dey flow like say devil dey mess
Normal lifestyle, no be say we dey use am dey oppress
But you dey vex, why na? Dem no cut ur hand naw
You self, go work naw, coke no be water naw
Why you dey her DM, I dey her shower dey baff
Soap when you buy, I use am wash my crack
Me and her look your matter dey laff come still straff
Omo, you bad oh, una still straff
When u rich, dem go hate
When you poor, humiliate
Me and you different frequencies, how we wan take relate?
Follow me share but your mind na to chop the whole plate
No be now, give me 5 years, I go shake the whole place
[Chorus]
Perfect timing
Everything na perfect timing
Perfect timing
Everything na perfect timing
One million, I get am
Two million, I get am
10 million, I get am
100 million sef, I get am get am
[Refrain]
Perfect timing, perfect timing
Perfect timing, perfect timing
Perfect timing, perfect timing
Perfect timing
[Verse 2]
RoseGold ÄP on my mind, I need me a perfect timing
Ogbe m, no time for wasting of time, check the clock, perfect timing
Been waiting for so long, oge m elugo, perfect timing
Isi onye ọcha adago during nleka, perfect timing
I glow in the dark and that is fact, kpakpando ka m bụ
Been climbing mountains since day one, ebe ị ga-afụ mụ bụ na enu ugwu
Vegetables bụkwa ife anyị na-ese mana ọbụlọkwaa akwụkwọ ụgụ
100 watts, akwụ m n'ọkwụ, wote ọlụ bịa, mụnwa ama njụ
I came out from the cell and cashed out a check, perfect timing
As a son of a teacher, I'll school you, my level is outstanding
Only me, different streams of income, my brand is expanding
Right hand, Patek, left hand, Rolex, perfect-perfect timing
[Verse 3]
Wify, close your ears, e get watin I wan talk (Oh-ohhh)
Ashawo, them think say I wan talk about fuck (Olodooo)
Keep the iPhone, just give me the stocks
Where you like go? money don dey the purse
E dey with us, e no dey lost, come eat with us
Love thy neighbors as thy self
But neighbors too dey jealous, like wat tha fuck ???
Is it my fault your taking pause?
Hope no be drugs?
Guy, that thinking na dust
[Chorus]
Perfect timing
Everything na perfect timing
Perfect timing
Everything na perfect timing
One million, I get am
Two million, I get am
10 million, I get am
100 million sef, I get am get am
[Refrain]
Perfect timing, perfect timing
Perfect timing, perfect timing
Perfect timing, perfect timing
Perfect timing
[Outro]
Fuck that ****
Fuck that
Fuck that ****
Fuck that
Written by: Hazi Chris, JEREMIAH CHUKWUEBUKA ANI, Jeriq, Nwosisi Hezekiah Chuwuka, erhiga agariubie
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...