Credits

COMPOSITION & LYRICS
Oladimeji Jamiu Olalekan
Oladimeji Jamiu Olalekan
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Youngtoz
Youngtoz
Producer

Lyrics

Are you in my mood
Yeh yeh yeh
Skrrr dan
Gimme po
Gimme po
Gimme popo Dipo
Something to make me feel alright
Yeh
Make me feel alright
Something to make me feel alright
Mama tell me yuppie Vibez
**** no Dey fear
Everything go Dey alright
E go Dey alright
Everything go Dey alright
But this life
E get as e be
Depression full body
But I know say e go be
E go be yeye
Omo this life
E get as e be
Depression full body
But I know say e go be
E go be yeh yeh
Kunle omo oko
Re ilu eko
Bo se de Berger lowo danfo
E never know Wetin his eye go see for lasgidi
E ki lo fun omo oba kose Jeje
The street is cold
Their is many class for street
E so fun Kunle ko ma trespass
Cause dem go chop him like asun
Wo wo wo wo wo wo
Banuso
Ma se ba eniyan so
Maje kan so fun e pe ibi lo ti ma so
Ara ye awon Mari maso
Mari mawi awon karikacho
Dem go pull you down
Even if you stand gidigba
Pray to God make dem fall yakata
So you can pull up
Aah aahh
So you can pull up
Aah aahh
I'm a hustler looking for
I'm looking for mulla
Chasing papers
Aah aahh
Everybody wanna pull up
Aah aahh
But this life
E get as e be
Depression full body
But I know say e go be
E go be yeh yeh
Omo this life
E get as e be
Depression full body
But I know say e go be
E go be yeh yeh
Are you in my mood
Yeh
Ooh are you in my mood
Yeh
Written by: Oladimeji Jamiu Olalekan
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...