album cover
Memories
133
Afro-Beat
Memories was released on September 4, 2023 by 3653887 Records DK as a part of the album Memories - Single
album cover
Release DateSeptember 4, 2023
Label3653887 Records DK
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Abraham Sey
Abraham Sey
Songwriter

Lyrics

Memories
Eiii eiiiii eiii
Eiii eiii
One super starrrr ahhh ahh !!!!
I loook left then I look right,Buh I see nobody for ma side the hustle be real man
Call me Seydoranking!!!!!
We left home to feed home
we believe in the dream than anything else
Aswear we no go go broke forever wuu Yie Yie Yieee
Atel ma self ano go loose hope (no go loose Hope)
Cuz one day the table go fi change so if I stop them go laugh me oooo, (dem go laf me oooo )if I stop them go laugh me oooo
I just wan know my day
so ago fi jayie
Many times have been hurting my self….just to get my self okay
Wuu yie yie
Cuz nobody is to be trust
Them all be heist
My progress them hate
Oh my God
Oh my God
Oh my God!!!!
Oh my memories oo (memories)
Oluwaa tell me when ago blow cuz ma people dey lafin at me oooo See dem Lafin At me
And It seems say ma success too dey delay me ooo (delay)
I can't wait no more ,I can't wait no more I can't wait no more .
We Hoping for better days We still on the grind …
Nobody know the day that man go dey shine!!!!
I swear Bã my life if ablow them go see wonders
Then
How I wish my father be Dangote (Dangote) how I wish my father be adeleke (Adeleke eii ) how i wish adey come from very rich family (Family) how I wish I never know anything called poverty ee ee ee
Oh my memories oooo (memories)
Oluwaa tell me when ago blow cuz ma people dey lafin at me oooo See dem Lafin At me
And It seems say ma success too dey delay me ooo (delay)
I can't wait no more, I can't wait no more I can't wait no more
I just wan know my day
so ago fi jayie!!
Many times have been hurting my self….just to get my self okay
Wuu yie yie
Cuz nobody is to be trust
Them all be heist
My progress them hate
Oh my God
Oh my God
Oh my God!!!
Oh my memories ooo
Memories ooo
Memories ooo
Oh my memories ooo
Memories ooo
Mer mer mer merh mer merr mer merr
Mer erh erh
Written by: Abraham Sey
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...