album cover
Confession
192
Music
Confession was released on September 9, 2023 by Independent as a part of the album Love and Fame - EP
album cover
Release DateSeptember 9, 2023
LabelIndependent
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Credits

Lyrics

Shey you go
Dey for any weather
When I no get bar
Maybe we go strive
For the medal
We Dey for border
I sabi amma want the days
Amma falling so loko
Have been there alone
Nobody see me
There when am there alone o
OYA Run it up oh lord
What is the love o
Shericoco
Wa gbo temi Kowa ma jupa lo
Baby oya Wa koma logba lo
See as people dem
Dey look up to us
They been praying
For us to get along
Your smile with joy is all I want
And your love is all I want
Confession Confe
I get many many confession
Confession Oh Confe
I get many many confession
I go meet Profe
Professor ni iwo ni ma fe jor
Confession oh Confe
I get many many confession
Confession Confe
I get many many confession
Confession Oh Confe
I get many many confession
I go meet Profe
Professor ni iwo ni ma fe jor
Confession oh Confe
I get many many confession
Omoge if u notice
You go know say I no be novice
So u should know
This and know peace
Your backside
I don dey notice lowkey
Omo to ju Omo lo
Make I no slogodo oo
Girl make me come ontop
I Dey feel you odoh
Make you no dull at all
OYA make you shako lo
Amma feel your swag everyday
It's a great day to fill the space
Already a lifestyle to run the race
When you locked
Imma release the cage
Amma feel your touch everyday
For real baby you
Dey make me dey craze
I wanna to take you for holidays
For your love I go run the race
Your love is all I want
Confession Confe
I get many many confession
Confession Oh Confe
I get many many confession
I go meet Profe
Professor ni iwo ni ma fe jor
Confession oh Confe
I get many many confession
Confession Confe
I get many many confession
Confession Oh Confe
I get many many confession
I go meet Profe
Professor ni iwo ni ma fe jor
Confession oh Confe
I get many many confession
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...