Lyrics

Uhhn-uhnn, uhnn (Hey, hear the Big Man, listen to the Big Men) Melon, Melon, Melon Dem haffi tell me you be gold digger But, I swear, I no mind them 'Cause you are there when I be broke nigga When dem ah toast you, you decline them, woah-ohh During the rainy day, during the sunny day Baby, na you dey for me, when nobody dey for me I like it when you give me romantic call Anytime you horny, I'll be at your door Netflix and chill as we sex on the floor Nkan t'oba wun won ni k'oma soh, ye I like it when you romantic call Anytime you horny, I'll be at your door Netflix and chill as we sex on the floor Nkan t'oba wun won ni k'oma soh, ye Ohema, make you tell me wetin dey your mind Is it my money? Or, is it my love? Tell me, I wanna know, I wanna know Ohema, make you tell me wetin dey your mind Is it my money? Or, is it my love? Tell me, I wanna know, I wanna know for sure (I wanna know for sure) I wanna know, yeah (yeah) Tell me, I wanna know for sure (I wanna know for sure) I wanna know, yeah (yeah) Tell me, I wanna know for sure I wanna know, yeah Tell me, I wanna know for sure (wanna know for sure) I wanna know, yeahh Tell me, I wanna know for sure Ahh, my baby, tell me Tell me, tell me, tell me (tell me, tell me, tell me) Tell me, can you feel it in your belly? Gbami l'ago when I'm needed, bell me (ah-yo) Tell me, if you want Fendi All your friends like me (friends like me) 'cause I'm friendly But, she like to fight me (fight me) steady, steady Haa, be like say you shoot me catapult She wan make me somersault Na you be the Polka for my 'Dot Add more salt to my cut Haa, o dun mi, catapult She wan make me somersault Na you be the Polka for my 'Dot Add more salt to my cut, ah Ohema, make you tell me wetin dey your mind Is it my money? Or, is it my love? Tell me, I wanna know, I wanna know Ohema, make you tell me wetin dey your mind Is it my money? Or, is it my love? Tell me, I wanna know, I wanna know for sure (I wanna know for sure) I wanna know, yeah Tell me, I wanna know for sure (I wanna know for sure) I wanna know, yeah Tell me, I wanna know for sure I wanna know, yeahh Tell me, I wanna know for sure (wanna know for sure) I wanna know, yeahhh Tell me, I wanna know for sure (Vendor) Tell me, tell me, tell me Tell me, can you feel it in your belly? 'Cause I never doubt you Even when your own best friend talk bad about you
Writer(s): Samuel Adetiloye, Fetuga Ademola, Azeez Oniyide Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out