album cover
Jolly
1
Afro-Beat
Jolly was released on September 23, 2023 by Gaffa Records as a part of the album Jolly - Single
album cover
Release DateSeptember 23, 2023
LabelGaffa Records
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM103

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
JACKSON OGUNDARE
JACKSON OGUNDARE
Songwriter
isaac obasuyi
isaac obasuyi
Songwriter

Lyrics

Overthinking dey burn brain box
Take am jejely jejely
If you feel like you stress take pause
Take am jejely jejely
I dey give you around of applause
Nice to meet you it's my pleasure
I just wanna ease my tension
Ah ah
I dey jolly
Dey jolly dey go o
Oooo ooo ooooo ooo
No worries
I dey jolly
Dey jolly dey go o
Oooo ooo ooooo ooo
Dead e body e full surplus
Take am jejely jejely
No worry say the money go come surplus
Ah ah ah
I dey give you around of applause
Nice to meet you it's my pleasure
I just wanna ease my tension
Commot hand for high tension
I no Dey look for trouble o
I Dey paddle my canoe
I Dey kala my mamu
I Dey Kala
I dey jolly
Dey jolly dey go o
Oooo ooo ooooo ooo
No worries
I dey jolly
Dey jolly dey go o
Oooo ooo ooooo ooo
Na my GbeDu wey e Dey cast o
Na jam wey dem Dey bang o
Body be like glass o
If I tell you make you Dey bounce
Make kebe Dey bounce make e cooperate
If I tell you make you get down
Make you dey answer make you dey cooperate
Written by: JACKSON OGUNDARE, isaac obasuyi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...