album cover
Pain
27
R&B/Soul
Pain was released on October 1, 2023 by Justin Wal as a part of the album Pain - Single
album cover
Release DateOctober 1, 2023
LabelJustin Wal
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM91

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Justin Wal
Justin Wal
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Justin Wal
Justin Wal
Songwriter

Lyrics

Naaneh, Wetin dey sup why the streets no want pay bois ? We just Dey hustle why we no fit see the green light? We no know say baba lawo Dey give but OH God, na your own Dey sweet! So Wetin be the gain if we no make this money again? So help me God
Oluwah show me love, make I fit bless my padi…Oluwa bless me well! Make I fit bless my family
Eh.. e don dey tey, I dey look up to you uh eh.. e don dey tey, I dey look up to you uh
As I dey work I dey work and pray Oh make I no go fall, as I dey work I dey work and pray oh oh make I no go down. Holy Ghost fire, fire them! Chase dem far away.. Holy Ghost fire, fire them! Chase dem far away
Rain rain come my way, come and take my pains away
Sometimes I dey feel like say I no dey try
Come and take my pain away.
Rain rain come my way, come and wash my pains away
Sometimes I dey feel like say I no dey try come and wash my pain
Away.
Facing so much pain, I pray make money come my way cuz I don’t wanna die this way Oh Oluwa show me way. Facing so much pain, I pray make money come my way cuz I don’t wanna die this way Oh Oluwa show me way
Oluwa show me way make my hustle pay! Show me love make my people smile Oh.. I want to live like a boss Oh oh.. the kind life wey I deserve, na better life for the street oh make my money long pass their trailer make I do dorime for the boys Oh oh
As I dey work I dey work and pray Oh make I no go fall, as I dey work I dey work and pray oh oh make I no go down. Holy Ghost fire, fire them! Chase dem far away.. Holy Ghost fire, fire them! Chase dem far away
Rain rain come my way, come and take my pains away
Sometimes I dey feel like say I no dey try
Come and take my pain away.
Rain rain come my way, come and wash my pains away
Sometimes I dey feel like say I no dey try
Come and wash my pain away.
Facing so much pain, I pray make money come my way cuz I don’t wanna die this way Oh Oluwa show me way. Facing so much pain, I pray make money come my way cuz I don’t wanna die this way Oh Oluwa show me way
Baba bless me wire me make your blessings cover me oh.
Written by: Justin Wal
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...