Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Iboro Hanson
Iboro Hanson
Composer

Lyrics

[Intro]
Ay (Ay)
Ay (Ay)
Yeah (Yeah)
[Chorus]
No dey look me less
No dey look me less
Bros, I gave me blood and I gave my sweat
I go hold my own until my death
You dey look me less
No dey look me less
I no be bad boy, I must confess
But when you no get hope, wetin you expect?
No dey look me less
No dey look me less
You dey look me less
No dey look me less
[Verse 1]
Too many wahala for my head
Me I need cash quick, fast need breakfast
I go take from my fellow men
I go wait for the junction
Catch anyone wey dey come from the function
Collect his phone and his wallet
I'm with a gun, he can not run
"Hey, you, who goes there? Standa for there
No form say you be gangster for here
You go know wetin be the matter for here
I collect your face cap and your bata for here
Gimme all your money and your iPhone too
I go burst your head if na iPhone 2
If no be iPhone 7 or X
Gimme laptop and your ATM next"
"Oga, calm down abeg, make you no vex
Ịwelụ my phone, mayne, e no go make sense
Biko melụ m ebele ka m chọba my friends
Ọkwa my first-time icross your fence
Free my phone make I find you some change
Take 1k, oya, use am bet game"
"Ehn? 1k? 1k?
Abi na me you wan play?"
"Oga, 1k dey okay for this Buhari time
Ka m gwa gị eziokwu, ị na-e-waste my time
Jiri nwayọ before m gosi gị onye m bụ
Ịma na asi, a stitch in time says nine?
Ịchọọ ka m put-o call to my men?
Hmm, ama m na ịchọrọ that one?
Ịchọọ ka m kpọọ dirty cops to fuck you up?"
"No bros, I no wan hear all that one
Wait first, who you be sef?
Which time you start to pass for this street sef?
Some of my guys dem be unknown gunmen
Give me your money if you no want problem
Give me your phone if you no wan die today
Reason why I dey thief na the government
For my hood, dem dey call me 'Tupac Shakur'
'Cause bros me, "me I no dey fear nothing"
"Guy, ejikwena m gwuo egwu
Maka na m dị cool, ịchee na m na-egwu egwu
Afa m bụ ogbu and ọburọ egwuregwu
Ihe m ga-eme gị kịta ga-atụ gị egwu
Ịche na m bụdị efulefu?
Anyị na-anụ war since ekwumekwu
Matter of fact man, "shun all of this long talk
I go just keep quiet make the gun talk"
[Chorus]
No dey look me less
No dey look me less
No be 'cause I'm clean, no be 'cause I'm fresh
You wan put egbe on top my head
No dey look me less
No dey look me less
Ọ buru na iwe na ewe gi, ọ na ewekwe munwa
No come here come dey make me vex
No dey look me less
No dey look me less
No dey look me less
No dey look me less
[Outro]
Maka enwe m ike ime gị
Ịtụọ m egwu
Onye ara
You see that fire, it will burn you
It will burn you completely
It will destroy you
Onwedịghị ihe ga-afọdụ, who are you?
Who are you?
Who would you be, eh?
Goat? ịsị nọọ ewu?
Written by: Iboro Hanson
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...