Listen to Adulthood (feat. Flexydo) by IamBanty

Adulthood (feat. Flexydo)

IamBanty

Afro-Beat

45 Shazams

Music Video

Featured In

Listen to Battalion by IamBanty
ALBUMBattalionIamBanty

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Gideon Nwosu Chinecherem
Gideon Nwosu Chinecherem
Songwriter

Lyrics

Ehn nna ooo Imakwa imakwa I remember days When I go Dey pray Say make I grow Make I just comot away from home Adulthood mekwara m Scam Say the good old days When mama go call me my son My Pikin What is the size of your Akpukpo ukwu Adulthood Bu Ezigbo scam I think say na chilling chilling chilling With balling balling Carry woman balling balling balling Una no tell me say Na so so billing billing billing Adulthood wan kill me As you see me so I can't deny I'm not ready for all this stress I still wan thank my mama I still wan thank my papa After I spend oo After I spend oo Iyele So what is all this fight And where from come this billing like Billing gat no feelings Naso una just wan kill me for mama Oh kill me for mama Abeg excuse me, Adulthood isonu I still remember days When I go Dey pray Say make I grow Make I just comot away from home Adulthood mekwara m Scam Ofu ara apa na aka Family Bu Arithm mfu na anya Nwa ifuru agba na Afa Tupu amuo dika Onye Ifu anu na aya Baby I am sorry oo I'm making this paper for mummy o Amam na itoka But don't you ever ask me to forget about my mummy o She sold her wrappers to bail me o Childhood m komkom Dreams of igo ulo na lekki Auxiliary m skolombo Atim Nile head to toe Kpotomkpo Ice m Ana shine Pocket m never dry Abani nile, mna grind Kam bute ike ga adowa Rubber band Nne m di happy Ya mere Oji si Onye obura gba jara Mama jee kene ba Olisa Na ife Omeru be anyi Na oya nwanu kacha Kene Olisa n'isi mmaduabuchi Kene Olisa n'isi Chinecherem Ogbajuo doro si ya Chebe m Mmejogodu yoo ya! Ya wa dubem I still remember days When I go Dey pray Say make I grow Make I just comot away from home Adulthood mekwara m Scam Iyele Iyele Iyele Iyele Iyele Iyele Iyele Iyele Iyele Iyele Iyele Iyele Iyele
Writer(s): Gideon Chinecherem Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out