album cover
Sunny
3,121
World
Sunny was released on October 13, 2023 by Dreamreal Management as a part of the album Sunny - Single
album cover
Release DateOctober 13, 2023
LabelDreamreal Management
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Credits

Lyrics

[Chorus]
Sunny ji m ụgwọ
E don dey hold my money for too long
Sunny ji m ụgwọ
E don dey hold my money for too long
I don too show mercy
They go say dey patient
You no make payment
You go buy property
I no go show mercy
No more patience
You no make payment
You go buy property
[Verse 1]
Wey my money, wey my bar?
Za m oo, za m oo
Call you number, you decline
Je n'ai pas d'argent
But you dey for club, dey pop Moët Chandon, Moët Chandon
[Chorus]
Sunny ji m ụgwọ
E don dey hold my money for too long
Sunny ji m ụgwọ
E don dey hold my money for too long
I don too show mercy
You go say dey patient
You no make payment
You go buy property
I no go show mercy
No more patience
You no make payment
You go buy property
[Verse 2]
Agbachaa ọsọ, a gụọ mile
Aka kwọrọ John, ga-akwọ Ifeanyị
Two years agago, you no pay me
Mana i chetee when you came begging?
You say make I do my worst
That money, you go pay by force
Dem go say I be bad person
But you go learn lesson, Sunny
[Chorus]
Sunny ji m ụgwọ
E don dey hold my money for too long
Sunny ji m ụgwọ
E don dey hold my money for too long
I don too show mercy
You go say dey patient
You no make payment
You go buy property
I no go show mercy
No more patience
You no make payment
You go buy property
[Outro]
Sunny ji m ụgwọ
E don dey hold my money for too long
Sunny ji m ụgwọ
E don dey hold my money for too long
Extraordinaire
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...