Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Alight Rhap
Alight Rhap
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Abiodun Imole Alight
Abiodun Imole Alight
Songwriter

Lyrics

As a Badboy me no dey catch feelings Catch feelings Bless me jah. Moni family Family Wire my Aza Pelu gratuity Ki emi masehy ri ogun Calamity Eh eh eh Believer don dey panick Panic Make my image no go tarnish Tarnish If nah my sin Baba dariji Make me no go loose my sanity Many many thing wey una go see If i dey take pills nah to chill Me no dey get time for their Abosi Me go drop flows wey una go feel Me been Striving all day All for the money Late sleeping waking early morning Me no get nobody Baba Iwo ni moni Sacrifice my faith for the money Got me and my Niggas pull up in our ride All this people's talk say I bad I check my hand I see say I no get time If I make am Õmõ no be crime But me just dey on a low As e dey go emi omo oro Carry your body je ka jo I know need intro you already know But me just dey on a low As e dey go emi omo oro Carry your body je ka jo I know need intro you already know Nah them dey wish me bad Them wanna see me blind Them know wanna see me shine Even tho them wanna see me die Oh no Kole shele Eni bani kafall lomajele Bars poninu seh oma tele Wetin xup oga Ade jor kiloshele No go dey play me Why you wan dey play me If no be money matter edakun ema pe mi Nah me get my problem ele mo bo sheyn Shey mi (Nah me get my problem ele mo bo sheyn Shey mi) I'm gonn do it today nd do it forever Try dey chop life bro No one lives Forever Ki awon mafa wahala ki awa magba paper If it's not about money Boya ki e pe mi Later! I told them the truth I don't know why them hate me I too sure (2sure) like bet I told them make dem stake me! I Stand on my ten toes nothing fit shake me I be like Rock of Ages Nothing fit break me Mama don talk say Imole Masunle No worry Your hustle go pay I No know the time but e no go tey Everyday me been working for the money Late sleeping waking early morning Oh lord I must to get this money Make me and my Niggas pull up in our ride All this people's talk say I bad I check my hand I see say I no get time If I make am Õmõ no be crime But me just dey on a low As e dey go emi omo oro Carry your body je ka jo jo I know need intro you already know I am Alight Rhap Yeah Yah Yah Yah Yah
Writer(s): Abiodun A’light Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out