album cover
Kununu
30,091
Afro-Beat
Kununu was released on October 25, 2023 by Master Channel as a part of the album Kununu - Single
album cover
Release DateOctober 25, 2023
LabelMaster Channel
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM104

Music Video

Music Video

Lyrics

[Intro]
Mmhmmm
Oh no oo
Ye ye ye eeh
Evajay, you're fire
[Verse 1]
How many times e go take you to know
Eeh heh
I want your love
Aah hah
Na you wey I want omoge o
How many times e go take you to know
Eeh heh
You trigger my love
Aah hah
Make I shoot my shot omoge o (omoge o)
Kununu kununu kununu (Kununu)
Ororo girl dey for your waist
You dey move dem dey shout kilode (kilode)
Dem dey find you for Mbadiwe
Tutututu like ekelebe
How many rounds wey your baka go spray
No retreat girl I’m coming your way
Me no care what nobody will say
Eh heeh heh
[Chorus]
Thirty girls no fit take your place my lover
Forty men want to run your race my lover
Owo kpo gan gan just in case my lover
But if anybody loose guard, we go...my lover
[Bridge]
Oh no oo
Ye ye ye eeh
[Verse 2]
Oroma give me low waist
She take it down down low
Oh no ooo
Je je je je je jejeje
My baby wan dey showcase (showcase o)
I lick her ripe mango
Oh no ooo
Je je je je je jejeje
Kununu kununu kununu (kununu)
Ororo girl dey for your waist
You dey move them shout kilode (kilode)
Dem dey find you for Mbadiwe
Tutututu like ekelebe
How many rounds wey your baka go spray
No retreat girl I’m coming your way
Me no care what nobody will say
Eh heeh heh
[Chorus]
Thirty girls no fit take your place my lover
Forty men want to run your race my lover
Owo kpo gan gan just in case my lover
But if anybody loose guard, we go...my lover
Written by: Jeffrey Wenigha, Ugochukwu John
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...