Lyrics

Shayo for tonight oh Two bottles of Hennessy for tonight oh One Kele for the night oh Kele wey no go show mercy for tonight oh Call me ogaranya Chop life till the morning Man no fit tire Call me ogaranya Shayo till the body and soul is on fire I can't feel myself I don lose my sense Wetin dey my head I no really send I can't feel myself I can't feel myself I don lose my sense I don lose my sense Wetin dey my head I no really send I can't feel myself Call me ogaranya Call me ogaranya Problem e no dey finish, I can't kill myself So me I hold the riddim for inside my head E ba mi womo wey no go fit kiss and tell Make we jolly, oya make we jolly Call me Ogaranya What you want baby girl tell me your desire Baby odinaka See me I want to spend am I no fit tire I can't feel myself I don lose my sense Wetin dey my head I no really send I can't feel myself I can't feel myself I don lose my sense I don lose my sense Wetin dey my head I no really send I can't feel myself Call me ogaranya Call me ogaranya Call me ogaranya Call me ogaranya
Writer(s): Adedeji Praise, David Tokuma Dekor, John Pininen Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out