album cover
.Fine (speed version)
51
Afro-Beat
.Fine (speed version) was released on November 1, 2023 by Kaydulfconsults as a part of the album .Fine (Speed Version) - Single
album cover
Release DateNovember 1, 2023
LabelKaydulfconsults
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM127

Credits

COMPOSITION & LYRICS
SUNDAY DANIEL
SUNDAY DANIEL
Songwriter

Lyrics

Yeah yeah
Baddest in the game
Nah nah nah
Come gimmie loving Odo
You gat me falling in love
My body nedi you more
You gat me falling in love
Girl Your body dey make man dey sha manya
Your body causing kassala
Come make we go to Gwagwalada
Girl you dey make me dey para na
You fine
Your body fine, you fine e like 2 people
Omo You fine
No body gan fit to say you no beautiful
you bad (oh nor nor)
No other girl fit to do wetin you fit do
you bad (oh you bad)
Dem other girl no fit do Wetin you fit do
Come gimmie love
Come gimmie love
You I be wanting o come gimmie love
I nedi more
Me nedi more
Body to body o Loving Odo
Girl Your body dey make man dey sha manya
Your body causing kassala
Come make we go to Gwagwalada
Girl you dey make me dey para na
You fine
Your body fine you fine e like 2 people
Omo You fine
No body gan fit to say you no beautiful
you bad
No other girl fit to do Wetin you fit do
you bad
Dem other girl no fit do Wetin you fit do
You fine
Your body fine you fine e like 2 people
Omo You fine
No body gan fit to say you no beautiful
Omo you bad
No other girl fit to do Wetin you fit do
Omo you bad
Dem other girl no fit do Wetin you fit do
Bae Omo you fine
Oh Bebe you bad
Omo say you fine
Ooou Oh Bebe you bad
Baddest in the Game
Written by: SUNDAY DANIEL
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...